Monday 12 October 2015


Jduck13, Po - Deep, i'm feeling this, let me do this the Naija way

Jesus you be wonder
When i think about you my heart go dey thunder
The love wey u give me swallow my blunder
You make me feel high even when i dey under
Who fit be like you
I don dey search through and through
now i don conclude
Those big boys at school
You dey cool pass them
My mama and papa too
You love me pass them
so wetin i go do
but to praise you
whether sky dey grey or sky don turn blue
na you be my master, na you be my Lord
Na you be the one wey show me who be God
If una no know him name na Jesus
Till tomorrow God still dey with us
Jduck13:

Chorus (Sung)
(Thank u lord I jus want to thank u lord
i jus want to thank you lord 

0 comments :

Post a Comment

download videos,view and get lyrics,Arts & Entertainment - Comics & Animation,Celebrities & Entertainment News,Arts Industry, interviews, podcasts, videos,amazing interesting information games or videos. World Records has fascinating information that helps you kill time.See the biggest, fastest, tallest,amazing on Social media services and platforms centered around the entertainment world, including, movies, events, and video games.www.lindaikejisblog.com/